ads

Wednesday, 20 July 2016

Photo of the day!


The president and his vice pictured sharing a laugh. This was taken yesterday at the Formal Handing over of RIO 2016 Olympic Games delegation which held at the state house Abuja.

44 comments:

JEMBETE(KEY-POINT) said...
PDP I BEG MAKE UNA FORGIVE US BCOS!! WE BIN THINK SAY; AS PDP RICE NA 8,500 E TOO COS, WE BIN TINK SAY AS PDP FUEL B 87 NAIRA, E TOO COS, WE BEEN DE SEE PDP LIGHT CONSTANT WHEN RAINY SEASON DEY, WE BIN DE PAY CHEAP NEPA BILL BUT WE TINK SAY E TOO COS, PDP JOB INCREASE TO 1 MILLION,PDP INFLATION NA 7%, WE BIN NO DE PAY TAX FOR OUR MONEY WEY DE BANK, WE BIN TINK SAY AS PDP KEROSIN B 50 NAIRA E COS ETC. WE BEEN TINK SAY APC GO MAKE FUEL 45 NAIRA, KERO 20 NAIRA, TOMATOES 800 NAIRA, LIGHT GO DE BUT NOW APC LIGHT NA ZERO, APC FUEL NA 145 BUT QUEUE STILL DE, APC KEROSIN NA 230, APC RICE NA 18000, APC DE TAX OUR MONEI FOR BANK, APC TOMATOES NA 23000 NAIRA, APC LIGHT NO DE EVEN NA RAINY SEASON WOST PASS WITH ZERO MEGAWATT AND NA FASHIOLA WEY DE MAKE NOICE B4 B MINISTER,APC DE PROBE TIFF BUT NA THE POOR DE SUFFER, APC BUHARI SAY HIM GO CRATE 1 MILLION NEW JOBS BUT WE DUNG LOSS 5 MILLION JOBS, APC INFLATION NA 17% HIGH ETC. I BEG, PDP NO VEX, WE GO VOTE UNA FO EDO STATE, WE NO GO DO MISTAKE AGAIN.

No comments:

Post a Comment